Portable has trolled his ex-girlfriend, Queen Dami

In a post on his Instagram story, he mocked his ex for allegedly dating men online, and yet not having a car.
He wrote;
“I see where my ex dey cry online say she no see serious man who go put her for house again. Na chop and go me self just dey help your life because you be my osho. You no born pikin for me, remove my name from your name.
My wife dey for my house; you wey japa from Alaafin palace, you don date all big men wey dey online finish, still you no get car; na to dey beg for gift online.
Why you no dey shame?
She dey call my name say I be good person; I no be bad person before, and now na me still dey help her take care of her son wey she born for Alaafin.
She still dey call for food money but she no dey under me again”.
Follow Us on Facebook – @LadunLiadi; Instagram – @LadunLiadi; Twitter – @LadunLiadi; Youtube – @LadunLiadiTV for updates




She deserves it for dating him