Small Doctor has shared the terrible things he faced as a tenant in a one room apartment in Agege while he was still hustling as a bus conductor, motorcycle rider and struggling as a musician.
Writing on his instagram page, the singer wrote;
”Today I Forgive The Landlady Of # 17 Amoo Street Agege✌🏿. (No Be Say Na She Get The House Ooo, She Inherit 3 Rooms Ni Ooo). That Woman And Her Sister Use My Eyes And @iam_littledoctor See Shege🙆🏾♂️. All Because I No Pay Her, I Go Pay Agent (Na Her Brother Room I Rent Ooo) , 8pm She Don Lock Main Gate (No Going Out Nor Coming In). And I Dey Ride Okada, Dey Do Conductor And Also Dey Sing. I Kuku Leave House For @iam_littledoctor At Age 4/5. __⠀⠀⠀ ⠀
Will Only Come Home At Noon To Drop His Feeding Money And Back To My Hustle. Naso She Go Lock @2t_upondeebeatz @2tboyz For Elere Police Station Because Dey Come Greet Me, She Say Dem Dey Sing Abuse Am😳. __
⠀⠀⠀ ⠀
Na Night My Friends Help Me Pack My Load I No Fit Show😢 Naso I Pack Go Agbado Station (Ope Ilu). If You Sabi Anybody For That Area (Amoo Str), Ask Them About The House🏃🏿♂️🏃🏿♂️🏃🏿♂️. IYA IBEJI I Won’t Curse You But Mama E Ma Ko Onitiyin Niwaju🙏🏿😜❤️✌🏿.
.
iyanu MASHELE SOONEST✍🏿”
Follow Us on Facebook – @LadunLiadi; Instagram – @LadunLiadi; Twitter – @LadunLiadi; Youtube – @LadunLiadiTV for updates